
For this Blockchain for Pidgin episode, we don yarn wetin stablecoins dem be and how dem fit help you hold your money steady when Naira dey shake, dollar rate dey jump, or Aboki day do anyhow with their price. You go sabi why plenty people for Web3 dey use am send, keep, and spend money sharp-sharp without bank wahala.