
Omo! Dis BenināSapele road don turn sometin else oo.
Pipo dey suffer, motors dey break down, trailers dey fall, and no single help from goment.
Evri day drivers dey beg make dem fix am but notin still happen. Persin fit spend hours for just few kilometers because of pothole wey big pass swimming pool.
Abeg listen till di end, drop your comment, like, and subscribe make we dey expose all dis kind wahala for Naija roads.